You can also check in for latest;
You fit spend N13M for Jarvis’s birthday but to take care of your parents, you dey complain – Man blasts Peller (WATCH)
Nigerian man heavily berates Peller for complaining about his family, as he notes how he spent N13M for his partner, Jarvis’s birthday.
A Nigerian man tackled him over this, opining that he lacks priorities.
The man said in part …
“You wey God don bless you dey pack am for Tiktok. You dey de complain say you dey help your parents. You know wetin I use dey feed parents. You carry 13 million that day go spend for Jarvis birthday, if say you use that N13M go establish your mama shop; throughout the video you no even smile. If say you carry that N13M go open provision shop for your mama you think say she go dey complain? Very dull human being….”
Watch video below
You fit spend 13 Million for Jarvis Birthday but to take care of your parents, you go dey complain – Nigerian man blasts Peller pic.twitter.com/KJjNL4L8xh
— Daily Viral Gist (@Dailygistz) May 8, 2025